Song picture
GOD ABEG (What Is Cashout?)
Comment Share
License   $0.00
Free download
Love, Grind, 50/50 & Consistency.
fynest temi
Commercial uses of this track are NOT allowed.
Adaptations of this track are NOT allowed to be shared.
You must attribute the work in the manner specified by the artist.
Artist picture
GOD ABEG Out Globally, Stream and Download!!
Song Info
Charts
#4,833 today Peak #171
#3,168 in subgenre Peak #73
Author
Temidayo Ogunleye
Uploaded
April 05, 2023
Track Files
MP3
MP3 2.8 MB 160 kbps 2:29
Meta Data
Key
F maj
Vocals
Male
Character
Energy
relaxed, cool
high-energy
Story behind the song
Based on life reality.
Lyrics
Fynest Temi Energee Just because money no dey Na why dem girls no wan dey Na why dem no fit look in my face Not to talk of coming to my place So I give myself some brain And I focus on my grind again Cause If money no dey with you No girl go stay with you Don’t want be facing sapa I just wanna be a baller If you no dey sleep for night You go know wetin I dey talk As we dey open Facebook Na so Mark dey block ham A tun play Sporty bet Na one game dey cut ham But why life con hard like this E no suppose be like this God abeg God abeg Na when we cashout hustle dey sweet Them talk say no sweat no sweet When I fall I go rise up on my feet Na money dey stop many shit You see this hustle of a thing Omo no be easy something We no too dey see credit alert But everyday na debit alert oh oh So many things wey we don try Because we wan make this money As we con dey find the money We still con dey loose more money oh oh Make we sha dey pray to God Make e sha no forget us We wey we no do juju We wey we no do juju Cause don’t want be facing sapa I just wanna be a baller If you no dey sleep for night You go know wetin I dey talk As we dey open Facebook Na so Mark dey block ham A tun play Sporty bet Na one game dey cut ham But why life con hard like this E no suppose be like this God abeg God abeg As we dey open Facebook Na so Mark dey block ham A tun play Sporty bet Na one game dey cut ham But why life con hard like this E no suppose be like this God abeg God abeg God abeg God abeg God abeg God abeg God abeg God abeg oh God abeg oh God abeg
Comments
Please sign up or log in to post a comment.