Song picture
Ginja
Comment Share
License   $0.00
Free download
afro dancehall
Commercial uses of this track are allowed.
Adaptations of this track are allowed to be shared, as long as licensee shares alike.
You must attribute the work in the manner specified by the artist.
Artist picture
Praise Daniel Ukachukwu also known as Privay Cee is a Nigerian singer and entrepreneur
My name is Praise Mba Ukachukwu, I am a Nigerian singer, entertainer and social media influencer.
Song Info
Charts
Peak #286
Peak in subgenre #139
Author
Praise Daniel and Olaiya Ojelade
Rights
Rosi Prince
Uploaded
June 14, 2022
Track Files
MP3
MP3 5.2 MB 224 kbps 3:16
Lyrics
O lolo give me o lolo E winey o lolo Fine boy no dey rush She like the way I freestyle nu She see me turn superstar Wanna take her to the bar She fit dance koroba Rosi Prince o come make I lay E winey o lolo Enter center make dem go mental I wanna take you continental Enter corner me I don dey ginja I know you want me Oh baby show me I know you love me No tell me later She tell me hold me Show me I know you love me No tell me later Doubledu Pull over show me something Something wey go burst my mind only I know you want me baby come over She tell me later tell me game over Omo pull over Say i no go do She tell me say she want me now All of those time I've been calling waiting for you o Rosi She belle full Cause I give her two She come for round two But me schedule What you gonna do What you gonna do Enter center make dem go mental I wanna take you continental Enter corner me I don dey ginja I know you want me Oh baby show me I know you love me No tell me later She tell me hold me Show me I know you love me No tell me later Your body I know sho ma wa Everyday and day And me wan take you farway Ye mama Ye mama Ye mama Ye mama Ye mama Ye mama Ye mama Ye mama O girli wa me oo Enter center make dem go mental I wanna take you continental Enter corner me I don dey ginja I know you want me Oh baby show me I know you love me No tell me later She tell me hold me Show me I know you love me No tell me later Mula
Comments
Please sign up or log in to post a comment.