Song picture
Cruise (feat. DjvanZ)
Comment Share
Free download
bad boy beat joskid chizcheese jkcc nightcrowd
Artist picture
Joseph Chigbo Ezeimoh who is better known as Joskid Chizcheese, is a Nigerian song writer. Code name "Music In My D.N.A
Joseph Chigbo Ezeimoh who is better known as Joskid Chizcheese is a Nigerian song writer, Musician and a music producer (BadBoy Beat). He was born on Sunday, February 22nd 2004 in Surulere LGA, Lagos State, Nigeria. He hails from Anambra State but he was raised in Lagos State. CODE NAME "Music In My D.N.A".
Song Info
Genre
World Reggae
Charts
Peak #59
Peak in subgenre #12
Author
Joseph Ezeimoh, Ifechukwu Valentine Ezeimoh,
Uploaded
February 06, 2022
Track Files
MP3
MP3 4.6 MB 192 kbps 2:52
Story behind the song
Joskid Chizcheese first song
Lyrics
Gimme that thing Wey you love to party One thing wey you love to party Tell that thing Wey you love to party One thing Wey you love to party Shebi na you wey I dey see Shebi na you wey I dey feel Tell me wetin you want Baby no dey flunct Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi Orlando I go take you to Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi Orlando I go take you to Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls She's a very fine girl She's very fine I no fit lie girl I no fit lie Need you in my life girl Need you in my life Na you I won dey see when I wake and Before I sleep and When I wake and before I Sleep and when I wake and before I sleep Shey na you I won dey see ee when I wake And before I sleep epp ee eep ooo Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi orlando I go take you to Anywhere you want I go take you to Tell you anything that you need to know Shey na Morocco abi orlando I go take you to Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Cos I know say you no be like all this girls Give me love no dey look all this girls Gimme that thing Wey you love to party One thing wey you love to party Tell that thing Wey you love to party One thing Wey you love to party
Song Likes
On Playlists
Comments
Please sign up or log in to post a comment.