Song picture
Angela
Comment Share
Single   $0.75
A song in Nigerian Pidgin language
melonballa
Artist picture
There are many ways to describe X-tro: unique, talented and charismatic. Above all, X-tro is real.
Xtro is an influential Music Artist with a devoted following. His incredible career began with a bang in 2020, with the release of his first smash hit with J Khayo from South Africa.
Song Info
Charts
Peak #344
Peak in subgenre #181
Author
Melon Balla
Rights
2020
Uploaded
October 09, 2020
Track Files
MP3
MP3 4.9 MB 189 kbps 3:38
Lyrics
Updated Track: Angela Hip-pop Life to me 6 days agoDetails Intro She no dey talk, she bin think say I go vex Abeg no time, because I want to flex See this girl, abeg beta mind yourself I don't snub, but u no dey turn me on, like before U see fine chair u com go, dey sidon I con catch u and d boy, u see me u com dey act like moron but me I no send Madam I no send Abeg gerrara here! Hook Some girls go dey act as if na dem dey wise U go dey act, as if, u need a very bad lash Dey do like ajebo but na u I dey see for bike Enter house, na to grab garri and smack (2x) Verse 1 Angela, why u too dey form? And ur own, na to enter club All ur friends, know you as Ajebo Nac bum-short, dey show say u dey hot Guys around, dey see wetin dey sub One guy with Honda dey wait for you outside But dey no get ur stagas, d real matter U com dey feel ur self and dey say u too bad Guys dey feel say correct fish don show for catch Dey don con ready And wetin dey for their mind Na to grab d fish And just finish am Just to feel themselves and raise shoulders Updated Track: Angela Hip-pop Life to me 6 days agoDetails Intro She no dey talk, she bin think say I go vex Abeg no time, because I want to flex See this girl, abeg beta mind yourself I don't snub, but u no dey turn me on, like before U see fine chair u com go, dey sidon I con catch u and d boy, u see me u com dey act like moron but me I no send Madam I no send Abeg gerrara here! Hook Some girls go dey act as if na dem dey wise U go dey act, as if, u need a very bad lash Dey do like ajebo but na u I dey see for bike Enter house, na to grab garri and smack (2x) Verse 1 Angela, why u too dey form? And ur own, na to enter club All ur friends, know you as Ajebo Nac bum-short, dey show say u dey hot Guys around, dey see wetin dey sub One guy with Honda dey wait for you outside But dey no get ur stagas, d real matter U com dey feel ur self and dey say u too bad Guys dey feel say correct fish don show for catch Dey no know say u dey corny and a cheat u no even get joy Ure jewelries dey make noise For ur mind, u dey kill boys Better know say this ur matter go soon broadcast Verse 2 Angela, you dey fall my hand Yesterday, u carry money for my bag Dey claim sense, when u dey with guys For my front, and dey talk grammar Baby girl, why u wan kill yourself U go dey whine their head You dey think say u get sense Criminals, u dey follow to go flex Later on, we dey hear say belle don come 3 months later, u com dey beg I no accept You con regret Ur matter no fresh Ur eye no clear Ur way no pure Gerrrara here
Comments
Please sign up or log in to post a comment.