Highlife with kabosy, lyrics in Cameroonian Pidgin English (Kamtok).
Check out the artist page.
Stream all 16 songs for free.
Story behind the song
A Cameroonian friend asked me to find him an American wife.
Lyrics
I seh Ni Moses, you tok seh mek I send you
American woman. Na so I go do, o.
Poor don come hold you. Ya woman don troway you.
American woman, you check seh no go do so.
Yi no go run time weh you di sick.
Yi no go go yi, time weh ya head di kick, o.
Me sef, I don find am soteh I no see am
Soteh yi don pass me, I see some magazine, o.
Empty skin woman, dem deh fo inside Playboy.
I don look ‘am fine, o, soteh book di finish.
I wan look fo las page, time weh I see wonda.
Weh na advatisement fo bolobolo woman.
I seh Ni Moses, you tok seh mek I send you
American woman. Na so I don do, o.
Yi no go run time weh you di sick.
Yi no go go yi, time weh ya head di kick, o.
Go fo post office. Open ya post box.
Inside small katon, ya problem don finish.
You wan look inside. You go see wonda.
Inside small katon na bolobolo woman.
Bolobolo woman
============================
English Translation:
So, Moses, you say that I should send you
An American woman. That's what I'll do.
You became poor. Your wife cast you away.
An American woman, you think would never do so.
She won’t abandon you when you are sick.
She won’t leave you when you become crazy.
I searched for one myself, but I never saw one,
I had failed until I saw this magazine.
There are naked women in Playboy.
I looked at it thoroughly, nearly to the end of the book.
I was almost to the last page, when I saw something amazing.
I saw an advertisement for an inflatable [balloon] woman.
So, Moses, you say that I should send you
An American woman, and that's what I've done.
She won’t abandon you when you are sick.
She won’t leave you when you become crazy.
Go to the post office. Open your post box.
Inside a small box, your problem is over.
Look inside, you’ll see something amazing.
Inside a small box is an inflatable woman.
Inflatable woman